LYRICS: Master KG – Laleyi Ft. Joeboy

Master KG – Laleyi Ft. Joeboy

Master KG Laleyi Lyrics Fakaza

Master KG Laleyi Lyrics Download Fakaza. Learn the lyrics brought to you by Master KG featuring Joeboy of the tune titled Laleyi.

Full Song Lyrics below:

Intro
Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yeah

Verse
I want to do what you want tonight
You want me as bad as I want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me

Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad

Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Bridge
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad

Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Outro
Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos
|Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that